Oil spillage for Aleto Rivers state

Tori be say di spillage happun sake of breakdown of di Trans-Niger pipeline wey Shell Petroleum Development Company – e don spoil di Okulu River for Eleme LGa of Rives State, Southern Nigeria.
Di spill wey happen over di weekend don affect fishing activities for Aleto and Eleme communities wey dey depend mainly depend on fishing to survive as di oil cover di whole water body.
Preliminary investigation show say na pipeline wey don spoil cause di oil spillage.
“Though we dey tok to di pipo to dey calm. For two days no single pesin from Shell don show up here. Although dem don call me but dem never show up,” Chairman Eleme Local Goment Council Obarilomate Ollor tok as visit di area.
June 13, 2023
Previous “They Are Our Hope For The Future”, Chief Obarilomate Plans Better Packages as Eleme LGA Marks Children’s Day

Leave Your Comment

Connect With Us

Eleme Local Government Secretariat, P.M.B. 3 Ogale Eleme Rivers State.

Opening Hours:

Mon – Fri: 8:00 am – 4:00 pm

News & Updates

The latest news, articles, and resources, sent straight to your inbox every month.

© 2023. All Rights Reserved